Finidi George
Hau e go bi
George Finidi (wey dem bon for 15 April 1971), wey pipul sabi as Finidi George na Naija futbol koch and foma-futbola Rait nau, na im bi hed koch for Enyimba F.C., wey dey for Nigeria ProfessionalFootball League. Bifor, wen e dey play, na rait winga e bi.
Tins wey e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Mek I tok tru, AFCON na di hadest tonament to play and win. Plenti pipul dey tink say AFCON sopos dey
izi to win evri two yias, bot if e tu izi, pipul no go valu am again.
- AFCON most difficult tourney to win – Finidi. Punch (Nigeria), 12 March 2023.
- I no dey rosh. I biliv say if somtin no bi your own, e no go eva bi your own. I no fit fos enibodi mek dem giv mi job to koch nashonal tim.
- I Won’t Fight For Coaching Position – Finidi George. THE INTERVIEW (Nigeria), 13 April 2019.