Fortunatus Nwachukwu
Hau e go bi
Fortunatus Nwachukwu (wey dem bon for 10 May 1960) na Naija bishop for Katolik Choch.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Pis wey dem fos on pipul na like fayit wey dem jos kip for leta. Bot pis wey pipul gri for, pis wey kom from tok wey pipul tok wel wel, na dat one dey last.