Jump to content

Francis Odega

From Wikitok

Francis Odega na Naija komedi aktor wey de popular afta pipo like one of im vidio wey sombodi post for intanet.

  • Marej nid mek pesin dey kul-tempa. E no easi. Marej bi like somtin wey de inside rappa, wen you opun am, eni-tin wey you see na so you kolet am. Your work na to grow an no how to manej am


.



..