Jump to content

Francis Uzoho

From Wikitok
Francis Uzoho (2022)

Francis Odinaka Uzoho (wey dem bon for 28 October 1998) na Naija futbola wey dey play as gol-kipa for Omonia, one klob for Cyprus, and for Naija nashonal tim tu.

Tins wey e tok

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  • I sabi say futbol min plenti for una and for mi tu. I no go fit promis say I no go eva mek mistek again, bot I fit promis say I no go giv op ontil I fit mek una smail again.