Fridolin Ambongo Besungu
Hau e go bi

Fridolin Ambongo Besungu (wey dem bon for 24 January 1960) na Congolese cardinal for Katolik Choch wey dey serve as archbishop for Archdiocese of Kinshasa. For 2023, e bikom president of di Symposium of Episcopal Conferences of Africa and Madagascar. E stil bi memba of di Council of Cardinals.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- E don always dey impotant for Capuchins to enkorej ordinari pipul to dey aktiv for Choch, and tru tru, wi get meni lokal lay Katoliks for Franciscan Tertiary Order. Dis one dey giv us hope bikos di wok of well-prepared ordinari pipul dey nesesri for Choch mishon.