Gabriel Gonsum Ganaka
Hau e go bi
Gabriel Gonsum Ganaka (wey dem bon for 24 May 1937, and kpai for 11 November 1999) na Naija bishop for Katolik Choch. Bifor im kpai, na im bi archbishop for Jos Katolik Diocese.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Mek wi kontinu to yuz radio, TV, newspaper and oda way to spred God word, bikos di wok to prich for ol Africa stil big wel wel.