Jump to content

Gabriel Justice Yaw Anokye

From Wikitok

Gabriel Justice Yaw Anokye (wey dem bon for 27 May 1960) na holi man from Ghana wey dey for Katolik Choch, and e dey serve as archbishop for Kumasi eria.