Jump to content

Gbenga Daniel

From Wikitok
Gbenga Daniel

Gbenga Daniel (wey dem bon for 6 April 1956) na Naija politishan. E bi Govnor of Ogun State from 29 May 2003 rich 29 May 2011.