Gilbert Ramez Chagoury
Hau e go bi
Gilbert Ramez Chagoury (wey dem bon for 8 January 1946) na Naija biznesman and diplomat.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- For mi, to get moni no bi jos to hold kash. To bi rich na to get sens, get wisdom, sabi tink wel, get mind to lid pipul for politis, get kolin to serve God, get dedikashon like sayentis, get big brain like raita or poet, and sabi biznes like pesin wey dey ron kompni.