Giuseppe Agostino
Hau e go bi
Giuseppe Agostino (wey dem bon for 25 November 1928, and e kpai for 24 March 2014) na choch lida from Italy. E wok for Katolik Choch as bishop for Diocese of Cariati, and as archbishop for Archdiocese of Santa Severina and Archdiocese of Cosenza-Bisignano.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Pipul no sopoz onli si Joachim as big ticha or pesin wey dey find buk, but dem sopoz si am as pesin wey folo God wit strong bilif and show am wit simpul and serious life.