Jump to content

Goddy Jedy Agba

From Wikitok

Goddy Jedy Agba (wey dem bon for 20 August 1958) na Naija man wey don wok for govment ofis, du politis, farm, rait buk, and bifor-bifor na im bi big oga for Crude Oil Marketing Division inside NNPC.