Jump to content

Godswill Akpabio

From Wikitok
Godswill Akpabio

Chif Godswill Obot Akpabio (wey dem bon for 9 December 1962) na Naija loya and politishan. For nau, na im bi di 15th presido of Naija Senate sins 2023. E don sav as Senator for Akwa Ibom North-West from 2015 to 2019, and kom bak again for 2023.