Jump to content

Godwin Emefiele

From Wikitok
Godwin Emefiele

Godwin Ifeanyi Emefiele CFR (dem bon am for 4 August 1961) na Naija politishan, ekonomist and banka wey sarf as govnor of Central Bank of Nigeria (CBN) fom 4 June 2014 ontil Folashodun Shonubi replez am on 9 June 2023.