Jump to content

Gregory Michael Aymond

From Wikitok
Gregory Aymond (2013)

Gregory Michael Aymond (wey dem bon for 12 November 1949) na holi man from America wey dey for Katolik Choch, and e dey serve as archbishop for New Orleans eria.