Gregory Obinna Ochiagha
Hau e go bi
Gregory Obinna Ochiagha (wey dem bon for 31 August 1931, and kpai for 29 December 2020) na Naija bishop for Katolik Choch. E wok as bishop of Orlu Diocese.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- The way bishop dey liv im life fit mek oda pipul wey dey prich God word get strong mind to folo Jesus wel wel and kari di gospel like pesin wey God trust. To mek sure say dis gospel wok no stop, di bishop fit bring some of dos pipul klos to am, just like Jesus and im apostles du. E fit train dem like hau African pipul dey train aprentis, so dem go fit bikom apostles for tomoro.