Héctor Miguel Cabrejos Vidarte
Hau e go bi

Héctor Miguel Cabrejos Vidarte (wey dem bon for 5 July 1948) na Peruvian big choch lida for Katolik Choch wey dey sav as archbishop for Archdiocese of Trujillo and stil bi president for Episcopal Conference of Latin America.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- DIi siknes wey spred evriwie (pandemic) don rili bring plenti povati. Som pipul don luz pipul wey dem luv, and dem stil luz wok and klos shop. Pesin nid fez dis kind wahala. Tru-tru, na kol for govnment and choch to du somtin.