Jump to content

Hakeem Muri-Okunola

From Wikitok

Hakeem Muri-Okunola (wey dem bon for 7 January 1972) na Naija pesin wey sabi lor wel-wel, poblic pesin wey dey hep run govment wok and pesin wey get speshial knowledge and skill for wok As e be now, na e be di main pesin wey dey assist and advis to President Bola Ahmed Tinubu of Nigeria.