Jump to content

Harrysong

From Wikitok
Harrysong

Harrison Tare Okiri (dem bon for 30 March 1981), wey pipul sabi wella as Harrysong, na Naija singa, songraita an instrumentalist. E popula afta e song wey e sing for Nelson Mandela win di awod wey dem kol "Most Downloaded Callertune.