Hilary Nanman Dachelem
Hau e go bi
Hilary Nanman Dachelem (wey dem bon for 3 June 1966) na Naija bishop for Katolik Choch. E dey wok as bishop for Bauchi Diocese.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Di gud way wi dey tek du tins wit pipul from oda rilijon na like medisin wey dey help kul tenshon and stop fight from hapun.