Hyacinth Alia
Hau e go bi
Hyacinth Iormem Alia (dem bon am for 15 May 1966) na Nigerian Catholic priest and politishan wey don dey serve as Govnor of Benue State sins 29 May 2023.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Tiff no go jos waka enta kommuniti lik dat, onles pesin wey dey insaid di kommuniti sho am road go your hauz or di aria.
- Benue governor says masterminds of massacre well-armed. 16 June 2025, Premium Times Newspaper.
- Dem no evun dey kom farm again. Dem go jos siddon wia dem dey, kom turn di mata enihau. But di tru wey dey ground be say awa pipul dey die.
- Armed Herders Joining Forces with Foreign Terrorists To Occupy Benue, Says Governor Alia. 23 April 2025, Arise TV.