Hyacinth Oroko Egbebo
Hau e go bi
Hyacinth Oroko Egbebo (wey dem bon for 23 October 1955) na Naija bishop for Roman Katolik Choch. E dey wok as bishop of Bomadi Diocese.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Abeg, mek una sabi say Naija na gift wey God giv Blak pipul. Na wai I dey pray say one day, wen God giv os chans again, awa pikin dem wey get talent go si light and rise rich dia hayest drim. Africa dey luk Naija as di bigest Blak kontri wey get pawa and plenti hope. God lov Naija. No bi drim—na somtin wey fit rili hapun.
- N’Delta youths not militants, oppressive govt is militant (7 October 2021)