Jump to content

IK Ogbonna

From Wikitok
Ik Ogbonna

Ikechukwu Mitchel Ogbonna (wey dem bon for 11 January 1984), wey pipul sabi as IK Ogbonna, na Naija film and televishon aktor, model, direktor, and televishon pasonaliti.