Jump to content

Ibikunle Amosun

From Wikitok

Ibikunle Amosun (wey dem bon for 25 January 1958) na Naija politishan. E don bi Govno of Ogun State bifor, and e don sav two taims as senato for Naija.