Ibrahim Chatta
Hau e go bi
Ibrahim Chatta (dem bon am for 14 October 1970) na Naija aktor, produsa and dairekto.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- I don hustle wel-wel for this laif, mek God put beta blessin on top my wahala.
- I was a bus conductor for eight years – Ibrahim Chatta. 6 December 2024, The Nations Newspaper.
- Wen pesin die, e no meen say evritin don finish. God go stil wan no how we tek uze our laif wen we dey alive.
- Actor Ibrahim Chatta speaks on beating up Senator’s daughter. 1 July 2018, Dailypost Newspaper.
- Wen hosband and waif get wahala, I no sabi wai pipul dey olways blame di man. If you be pesin wey dey for entertainment, e evun wors pas, bikos meni pipul bliv say entertainers no dey faithfu and dem no dey responsibu.
- Actor Ibrahim Chatta speaks on beating up Senator’s daughter. 1 July 2018, Dailypost Newspaper.