Jump to content

Ibrahim Yekini

From Wikitok

Ibrahim Yekini wey pipo sabi wel wel as Itele na Naija aktor an fim-meka. Na Ibrahim Yekini win di Best Aktor in a Lidin Role at di 2020 Best of Nollywood Award for im pat in Lucifer.


  • To bi papa dey mek pesin gro-up, mek pesin de resposibu, an dey tink wel bifor pesin do somtin. Di risin bi sey pesin wife an pikin-dem dey luk wetin you dey do. As a papa you go dey fokus.