Jump to content

Ice Prince

From Wikitok
Ice Prince

Panshak Henry Zamani (wey dem bon for 30 October 1986) wey pipo sabi wel wel as Ice Prince Zamani na Naija rappa, singa, an song-raita. Ice Prince popular wel wel afta e rilis di song "Oleku". "Oleku" na one of di most popular Naija song wey pipo remix pass for di histri of Naija muzik.