Ignace Bessi Dogbo
Hau e go bi
Ignace Bessi Dogbo (wey dem bon for 17 August 1961) na Ivorian holi man for Katolik Choch wey dey serve as archbishop for di Archdiocese of Abidjan.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- To mek pis and join bodi again, e dey impotant to fri politikal prizinas, bikos no politikal party fit tok say dem klin fuli durin di fight. For di entaya neshon to get pis, evribodi must fit waka fri without fia say enibodi go giv dem wahala.