Jump to content

Ignazio Bedini

From Wikitok

Ignazio Bedini (wey dem bon for 27 June 1939) na Katolik Choch holi man from Italy wey bi archbishop wey don ritaya from Teheran-Isfahan eria.

  • If dis smol presens komot from Middle East, e go hard wel-wel to bring am bak. Just awa presens hia bi like silent mesej: yu fit mek pipul sabi the gud news outside choch without yuzin plenti words prich am. Wi no dey disiv awaselves hia, but wi stil get hope.