Ilario Antoniazzi
Hau e go bi

Ilario Antoniazzi (wey dem bon for 23 April 1948) na holi man from Italy wey dey for Katolik Choch, and e dey serve as archbishop for Tunis eria.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Awa own wok na to show life of Christ: wi dey present Christ by trying to liv simpul life wey folo im tichin.
- The challenge of an ecclesial community that is renewed every 4 years (14 January 2014)
- Even though I no bi profet, I stil dey hope wel no mata wetin dey hapun. I trust Tunisian pipul wey wan liv in pis and build dia own kontri.