Jump to content

Illbliss

From Wikitok
Illbliss

Tobechukwu Ejiofor, wey pipul sabi as Illbliss (somtaims dem dey rait am lik iLLBLISS), na Naija rappa, akto, and biznesman.

  • For England, football na somtin wey dey pas fom generation to generation. Imagine say your papa papa giv your papa di lov for one futbol teem, afta your papa giv you, and you kon go giv your pikin. So, e be lik say na pat of how dem dey liv laif. Di beta tin be say, enitaim you waka go Anfield (Liverpool stadium), you no go fit komot for Liverpool.