Jump to content

Ini Archibong

From Wikitok

Inimfon “Ini” Joshua Archibong (wey dem bon for 23 June 1983) na Naija-American artist and designer. Im work dey for big museum dem like Los Angeles County Museum of Art, Dallas Museum of Art, and Metropolitan Museum for New York. E dey liv and wok for Switzerland.