Ismaila Mabo
Hau e go bi
Ismaila Mabo (wey dem bon for 15 July 1944) na Naija futbol koch wey don manej plenti pleyas bifor.
Tins wey e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- E bi laik say we dey luz awa nomba one posishon as best wumen futbol tim for Africa.
- Has Falcons African dominance ended. The Punch. 28 October 2021
- I go tok say na Nigeria Football Federation dey kos am, and I go laik beg dem mek dem sidon, tink wel, and bring bak di gud nem wey awa wumen futbol get bifor.
- Has Falcons African dominance ended. The Punch. 28 October 2021
- Mek dem yuz Naija Koch— dem go du beta job, jos laik hau mi and oda pipul wey don koch di tim bifor tek du.
- Has Falcons African dominance ended. The Punch. 28 October 2021