Jump to content

J.Martins

From Wikitok

Martins Okey Justice E. (dey bon am 29 September 1979) wey pipo sabi wel wel as J.Martins na Naija muzishan, singa, song-raita, an produsa. J.Martins popular wel wel afta e sing "Oyoyo", "Jupa", an "Good or Bad".

  • I don Len mek pesin no give up, mek pesin dey origina, an mek pesin tek im work as a profeshonal. Onli Talet no rish to mek sombodi a great hatist. Pesin nid to get beta karata, fit kontro imsef, sabi pakej imsef, an get beta koneshon with I'm fans-dem.