Jaime Calderón Calderón
Hau e go bi
Jaime Calderón Calderón (wey dem bon for 1 May 1966) na Mexican big choch lida for Katolik Choch wey dey serve as archbishop for Archdiocese of León.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Sosaiti dey spoil bikos komuniti no get komplit helt pipul, wen moni wahala tu moch, wen life of pipul dey ton to maket price, na moni go dey senta of evritin, and enibodi wey hold di moni na im go dey kontrol.