James Roosevelt Bayley
Hau e go bi
James Roosevelt Bayley (wey dem bon for 23 August 1814, and e kpai for 3 October 1877) na Katolik Choch holi man from America wey serve as bishop for Newark Diocese and later as archbishop for Baltimore Archdiocese.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Wi get plenti rizin to tank God bikos of di meni gud tins wey He don giv us; but wi go show say we no deserve all dis gud tins if wi no yuz all awa pawa to sopot evri gud work wey fit mek di blesins grow more and kontinu for di pipul wey go kom afta us.