Jump to content

Jide Kosoko

From Wikitok
Jide Kosoko (2020)

Jide Kosoko (wey dem bon for 12 January 1954) na old-time Naija akto, darekto, and film produsa. E kom from royal famili, na wai dem dey kol am prince or “omoba” for Yoruba.