Jim Iyke
Hau e go bi

James Ikechukwu Esomugha (wey dem bon for 25 September 1976), wey pipul no as Jim Iyke na Naija aktor wey don mek pipul enjoi beta fim lik Last Flight to Abuja wey im do wit Omotola Ekehinde an Hakeem kae-Kazim.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Na di mumu pipo dey sopraize wen pipo sho who dey rili bi.
- I've grown extremely comfortable being villain in some people's stories - Jim Iyke 20 September 2024, PM NEWS ( Nigeria).
- You go fest work onda anoda pesin bifor you go kom bi oga.
- I've grown extremely comfortable being villain in some people's stories - Jim Iyke 20 September 2024, PM NEWS ( Nigeria).
- I no dey tek mysef too siri-o-us. E no gud mek pipo dey tek diasef too siri-o-us. Pipo wey dey tek diasef too siri-o-us no dey go far in life.
- I was the worst rapper ever’ — Jim Iyke talks music stint 16 August 2021, THISDAY (Nigeria).
- For me, no bi how meni fim I dey inside eni-more mata to me. As pesin dey gro na so e go dey de easi to tok No an e go dey de hard to tok Yes. I for no dey wie I de for my karia if I dey tok yes for evri ofa wey kom my side.
- Jim Iyke: I was a Millionaire Before 22, By 23, I Had over #3m in my Account from Acting 24 July 2021, THISDAY (Nigeria).
- In dis life, notin like bad esperiens. Di onli tin wey always de na lesin wey di esperiens tish you.
- I was the worst rapper ever’ — Jim Iyke talks music stint 16 August 2021, THISDAY (Nigeria).