Jimi Agbaje
Hau e go bi

Olujimi Kolawole Agbaje, wey pipul sabi as Jimi Agbaje (wey dem bon for 2 March 1957), na Naija politishan wey don trai win govnorship posishon for Lagos State four taimes bak-to-bak fom 2007 rish 2019, but e no win.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Waste na wahala but for obodo wey don divelop, dem no dey ci waste as wahala again, dem dey ci am as sometin wey fit bring beta.
- INTERVIEW: How I will solve Lagos traffic, waste problems if elected governor – Jimi Agbaje. 5 March 2019, Premium Times Newspaper.
- If di kontri no sekure, noting go fit wok. But if we get sekurity, people go fit get work. If we fit dey produs oil wel-wel, dollars go plenti and tins price go kom down.
- Our major problem is the structure of the federation – Agbaje. 5 November 2023, Business Day.
- One way to stop pipul to dey buy votes na to mek sure say voting dey private.
- Gov polls: Why vote-buying won’t work in Lagos — Jimi Agbaje. 24 February 2019, Vanguard Newspaper.