Jump to content

John Alexius Bathersby

From Wikitok

John Alexius Bathersby (wey dem bon for 26 July 1936, and e kpai for 9 March 2020) na holi man from Australia wey dey Katolik Choch, and e serve as bishop for Cairns eria and later as archbishop for Brisbane eria.