Jump to content

John Boyega

From Wikitok
John Boyega speaking at the 2015 San Diego Comic Con International, for "Star Wars: The Force Awakens", at the San Diego Convention Center in San Diego, California

John Adedayo B. Adegboyega (wey dem bon for 17 March 1992), wey pipul sabi as John Boyega, na blak British akto.

  • I bi blak British, and I kom from London. Bot meni pipul for dis wold no ivun sabi say blak pipul dey for London. I don jam American pipul wey shok say blak pesin fit dey liv for London. Na wai film and entatement swit—e dey bring pipul togeda, and e dey show dem niu tins wey dem neva si bifor.