Jump to content

John Dumelo

From Wikitok

Matthew Kofi Setor Dumelo (wey dem bon for 3 February 1984) na Ghanaian by citizenship, e be akto and olso politishan. Na Memba of Parliament (MP) wey dey stan for Ayawaso West Wuogon Constituency.