Jump to content

John Utaka

From Wikitok

John Chukwudi Utaka (wey dem bon for 8 January 1982) na foma Naija futbola wey dey play as straika. For nau, e dey tren smol pikin dem for bol for one klob wey dem dey kol Montpellier HSC. E bi big broda to anoda futbola wey im nem na Peter Utaka.

Tins wey e tok

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  • If chans show mel I koch tim for Europe, I go hapi tek am. Mai drim na to win ol dem big kop wey I no win wen I dey play bol. I wan win dem nau as koch. Up til nau, no Africa koch don win Champions League. Dat one na big drim for mi.
  • I dey hope say I go win anoda kop wit Ismaily. I kom bak to Ismaily bikos I laik di way e dey hia. I stil rimemba hau e swit wen I play hia bifo another spell with Egypt's Ismaily]. Ahram Online, 15 July 2016.