Jump to content

Jonathan Asake

From Wikitok

Jonathan Asake na Naija politishan and foma lawmaker. E bi one of di pipul wey wan bi govnor for Kaduna State for 2023 onda Labour Party. Bifor dem chuz am as pesin wey go ron for govnor, e don bi di ogbonge lida of Southern Kaduna Peoples Union (SOKAPU).