Jump to content

José Cabantan

From Wikitok

José Araneta Cabantan (wey dem bon for 19 June 1957) na Filipino big choch lida for Katolik Choch wey dey sav nau as Archbishop for Archdiocese of Cagayan de Oro.