Jump to content

Jude Thaddeus Okolo

From Wikitok

Jude Thaddeus Okolo (wey dem bon for 18 December 1956) na big man for Katolik Choch from Naija. E dey wok as diplomat for Vatican (na di Holy See bi dat).