Julián Barrio Barrio
Hau e go bi

Julián Barrio Barrio (wey dem bon for 15 August 1946) na holi man from Spain wey dey for Katolik Choch, and e don serve as archbishop for Santiago de Compostela eria.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Di speshal Christian pawa wey Compostela get na bikos of Apostle James, wey bi first martyr among di Apostles, as e spread di mesej of Christ. Na why Santiago de Compostela stil dey shine today as head of Christian Spain and even for di entaya Hispanic world, as e influens dey go far beyond Spanish or Hispanic land, and wi fit si am tru di meni pilgrims wey dey kom stedi.
- Today, human fridom don turn to di greatest valu, progres don replace God kia, and God role don disapia from meni pipul mind. But God no go eva kolet man fridom. To act against wetin gud for human nesho no be ril fridom, bikos fridom sopoz direct pesin toward gud.