Justus Esiri
Hau e go bi
Justus Esiri (dey bon am 20 November 1942 an e kpai 19 February 2013) na Naija aktor, wey pipo bilif sey e dey among di pipo wey start Nollywood indostrie. Justus Esiri aktin karia bigin in di 1960s.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Wetin I dey tok bi sey a gud aktor sopos no wetin pipo want. Bikos I sabi wetin pipo want, I bi gud aktor. Mek I tok am again, you no fit bi a gud aktor if you no kolet beta trenin in dis work.
- How the Nollywood of our dream crashed’ – Justus Esiri 13 January 2016 ENCOMIUM (Nigeria)
.*If you sabi your work wel, moni go kom. Wen you dey gud, pipo go give you moni for your sarvis. Some aktor live an kpai in povati bikos dey no gud rish.
- “Why some actors live and die poor’ – VETERAN ACTOR, JUSTUS ESIRI 2015, ENCOMIUM (Nigeria).
- A gud aktor go get talet an e go no di ABC of di work. Dis one min sey e go go skul. Edukeshon de veri impotat in dis bizness.
- “Why some actors live and die poor’ – VETERAN ACTOR, JUSTUS ESIRI 2015, ENCOMIUM (Nigeria).
- Pesin go nid to dey kia-ful in dis awa sosa-eti wie pipo chuz to fly bifor dey waka.
- Why I abandoned Engineering for acting – Justus Esiri September 2011, VANGUARD (Nigeria)
- I bilif sey dem bon some pipo to bi aktor but dey go stil work hard to bikom a aktor.
- Justus Esiri 03 December 2006, MODERN GHANA.