Jump to content

KS1 Malaika

From Wikitok
Ks1 Malaika

Sulaimon Alao Adekunle (wey dem bon for 15 February 1973) wey pipo sabi wel wel as KS1 Malaika na Naija Fuji muzishan wey start im muzik karia from smol in one Kwuran skul wey de Agege, Lagos.