Kalu Uche
Hau e go bi
Kalu Uche (wey dem bon for 15 November 1982) na Naija futbola wey sabi play bol wel-wel. E dey play for front to sko gol.
Tins wey e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Futbol na mai laif. Futbol min evritin to mi. Nau I don stop to play am laik wok, bot enitaim wi wan flex, I stil dey play wit my gais.
- Kalu to continue in football after retirement. The Pulse (Nigeria), 17 January 2023.
- For futbol, plenti tins fit hapun. Wi no supoz kari am for maind. Mek wi jos foget and fez di nest mach. Wetin we sopoz do bi say mek wi trai awa best for di nest mach, play wel, du awa best, and mek wi trai win dat nest mach.
- Kalu Uche: Going to give everything for the three points. Indiansuperleague.com 3 October 2018.