Jump to content

Karim Adeyemi

From Wikitok
Karim Adeyemi (2022)

Karim-David Adeyemi (wey dem bon for 18 January 2002) na futbola wey kom from Germany. Adeyemi na winga or im fit bi hataka too. E dey play for one big klob for Germany wey bi Borussia Dortmund, an e stil de insaid German nashonal futbol tim.

Tins wey e tok

[chenj-am | chenj-am for orijin]